Tekst piosenki 'Mr. President' wykonawcy African China

Chcesz poznać tekst Mr. President wykonanej przez African China? Jesteś we właściwym miejscu.

Na naszej stronie internetowej mamy pełny tekst piosenki Mr. President, której szukałeś.

Jeśli długo szukałeś tekstu piosenki Mr. President wykonanej przez African China, zacznij rozgrzewać głos, ponieważ nie będziesz mógł przestać jej śpiewać.

Verse 1
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief, one day for owner eh
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Tell me something now rudeboy

Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well

Chorus
Mr. President [Lead us well]
If you be governor [Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]

Verse 2
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC [oh my God]
Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Verse 3
Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)

Repeat Verse 1

Repeat Chorus

Repeat Verse 2

Baba God help this country

Repeat Chorus till fade

Play Escuchar "Mr. President" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de African China

Kiedy naprawdę podoba nam się piosenka, jak mogłoby być w Twoim przypadku z Mr. President wykonaną przez African China, chcemy móc ją śpiewać, znając dobrze tekst.

Ważne jest, aby zauważyć, że African China na koncertach na żywo nie zawsze był lub będzie wierny tekstu piosenki Mr. President... Więc lepiej skupić się na tym, co mówi piosenka Mr. President na płycie.

Naucz się tekstów piosenek, które lubisz, jak Mr. President wykonane przez African China, czy to do śpiewania pod prysznicem, tworzenia własnych coverów, dedykowania ich komuś lub wygrania zakładu.

Pamiętaj, że kiedykolwiek potrzebujesz znać tekst piosenki, zawsze możesz na nas liczyć, jak to się stało teraz z tekstem piosenki Mr. President wykonanej przez African China.