Tekst piosenki 'Roforofo Fight' wykonawcy Fela Kuti

Na naszej stronie internetowej mamy pełny tekst piosenki Roforofo Fight, której szukałeś.

Jeśli długo szukałeś tekstu piosenki Roforofo Fight wykonanej przez Fela Kuti, zacznij rozgrzewać głos, ponieważ nie będziesz mógł przestać jej śpiewać.

Roforofo fight...
From Abeokuta city
Translation to original English:
She tear pata, he tear buba
She tear pata, he tear buba
She tear trouser, he tear pant
She tear trouser, he tear pant
She pull the thing commot, he tear the thing
She pull the thing commot, he tear the thing
All don scatter
From Abeokuta city

Get away
Fuck off
Who are you?
Go and die

Fuck away
Get away
Who are you?
Go and shit

You dey craze
I no craze
Fuck away
Who are you, eh?

Na two people dey yab so
Na two people dey yab so
Where them dey yab, roforofo dey
Where them dey yab, roforofo dey

Now listen to me now now

[Chorus]
Huh!

Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh

If you dey among the crowd wey dey look
If you yourself
You yourself dey among the crowd wey dey look
And your friend
Your friend dey among the two wey dey yab

Tell am, tell am, tell am, tell am
Tell am make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because Roforofo dey
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear

By and by
By and by the fight go start
By and by
By and by them go fall for roforofo o

Them face go be roforofo face
Them yansh go be roforofo yansh
Them body go be roforofo body
You no go know
You no go know who your friend be
You no go fit help your friend
Just because roforofo dey

If you wan help your friend
Roforofo go rub for your face
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your yansh
You go tell am make him no vex
You don tell am before make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because roforofo dey

Now listen to me now now now now

[Chorus]
Huh!

Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
You no go know your friend from who
You don tell am before
Make him no fight o
Roforofo dey for there

Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh

Kiedy naprawdę podoba nam się piosenka, jak mogłoby być w Twoim przypadku z Roforofo Fight wykonaną przez Fela Kuti, chcemy móc ją śpiewać, znając dobrze tekst.

Czuj się jak gwiazda, śpiewając piosenkę Roforofo Fight wykonaną przez Fela Kuti, nawet jeśli Twoją publicznością są tylko Twoje dwa koty.

Bardzo częstym powodem szukania tekstu Roforofo Fight jest chęć dobrze go znać, ponieważ przypomina nam o jakiejś specjalnej osobie lub sytuacji.

Jeśli Twoje poszukiwanie tekstu piosenki Roforofo Fight wykonanej przez Fela Kuti wynika z tego, że przypomina Ci o kimś konkretnym, proponujemy, abyś zadedykował jej to na jakiś sposób, na przykład wysyłając jej link do tej strony internetowej, na pewno zrozumie aluzję.

Ważne jest, aby zauważyć, że Fela Kuti na koncertach na żywo nie zawsze był lub będzie wierny tekstu piosenki Roforofo Fight... Więc lepiej skupić się na tym, co mówi piosenka Roforofo Fight na płycie.

Na tej stronie masz do dyspozycji setki tekstów piosenek, takich jak Roforofo Fight wykonane przez Fela Kuti.

Naucz się tekstów piosenek, które lubisz, jak Roforofo Fight wykonane przez Fela Kuti, czy to do śpiewania pod prysznicem, tworzenia własnych coverów, dedykowania ich komuś lub wygrania zakładu.