Tekst piosenki ' You Are Great ' wykonawcy Moses Bliss

Chcesz poznać tekst You Are Great wykonanej przez Moses Bliss? Jesteś we właściwym miejscu.

Na naszej stronie internetowej mamy pełny tekst piosenki You Are Great , której szukałeś.

Jeśli długo szukałeś tekstu piosenki You Are Great wykonanej przez Moses Bliss, zacznij rozgrzewać głos, ponieważ nie będziesz mógł przestać jej śpiewać.

Uwielbiasz piosenkę You Are Great ? Nie do końca rozumiesz, co mówi? Potrzebujesz tekstu You Are Great wykonanej przez Moses Bliss? Jesteś w miejscu, które ma odpowiedzi na Twoje pragnienia.

You give me wings, now I'm up in the air
As I dey plant, you dey give me the rain
If no be you, tell me where I for dey?
Baba, I thank you (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, you dey shower your grace
Na your light wey dey show me the way
Baba, I thank you (eh, eh, eh, eh)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na your hand o

Oh, my daddy o
When e sour, you dey make am sweet o
This your grace o
E loud o, e dey speak for me o
Your grace dey overflow
From my head down to my toes

Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (chineke), chineke (chineke)
Na you I dey follow (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Lord, you are great
You are greatly to be praised

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (oh na, na, na)
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na you be my agidigba

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba (oh, lord o)
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama

I can't explain the wonders of your presence in my life
Na only you be God I know wey no go fit to lie
Odumegwu judah (judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)

I'll praise you forever
When you check am, you go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (lord, you are geart)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (onyeoma, eh)

Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Istnieje wiele powodów, dla których chcesz poznać tekst You Are Great wykonanej przez Moses Bliss.

Znajomość tego, co mówi tekst You Are Great , pozwala nam włożyć więcej uczucia w wykonanie.

Jeśli Twoim motywem do szukania tekstu piosenki You Are Great było to, że absolutnie Ci się podoba, mamy nadzieję, że będziesz cieszyć się jej śpiewaniem.

Bardzo częstym powodem szukania tekstu You Are Great jest chęć dobrze go znać, ponieważ przypomina nam o jakiejś specjalnej osobie lub sytuacji.

Kłócisz się ze swoim partnerem, ponieważ rozumiecie różne rzeczy, słuchając You Are Great ? Posiadanie tekstu piosenki You Are Great wykonanej przez Moses Bliss może rozstrzygnąć wiele sporów, i mamy nadzieję, że tak się stanie.

Mamy nadzieję, że pomogliśmy Ci z tekstem piosenki You Are Great wykonanej przez Moses Bliss.

Pamiętaj, że kiedykolwiek potrzebujesz znać tekst piosenki, zawsze możesz na nas liczyć, jak to się stało teraz z tekstem piosenki You Are Great wykonanej przez Moses Bliss.