Tekst piosenki 'Bad To Me' wykonawcy Wizkid

Na naszej stronie internetowej mamy pełny tekst piosenki Bad To Me, której szukałeś.

Uwielbiasz piosenkę Bad To Me? Nie do końca rozumiesz, co mówi? Potrzebujesz tekstu Bad To Me wykonanej przez Wizkid? Jesteś w miejscu, które ma odpowiedzi na Twoje pragnienia.

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge—ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe)

All for you baby
If that money dey too much say make you talk
'Cause you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe), ok

Istnieje wiele powodów, dla których chcesz poznać tekst Bad To Me wykonanej przez Wizkid.

Najczęstszym powodem chęci poznania tekstu Bad To Me jest to, że bardzo Ci się podoba. Oczywiste, prawda?

Znajomość tego, co mówi tekst Bad To Me, pozwala nam włożyć więcej uczucia w wykonanie.

Jeśli Twoim motywem do szukania tekstu piosenki Bad To Me było to, że absolutnie Ci się podoba, mamy nadzieję, że będziesz cieszyć się jej śpiewaniem.

Na tej stronie masz do dyspozycji setki tekstów piosenek, takich jak Bad To Me wykonane przez Wizkid.

Naucz się tekstów piosenek, które lubisz, jak Bad To Me wykonane przez Wizkid, czy to do śpiewania pod prysznicem, tworzenia własnych coverów, dedykowania ich komuś lub wygrania zakładu.