Tekst piosenki 'Oh My Gosh' wykonawcy Yemi Alade

Chcesz poznać tekst Oh My Gosh wykonanej przez Yemi Alade? Jesteś we właściwym miejscu.

Jeśli długo szukałeś tekstu piosenki Oh My Gosh wykonanej przez Yemi Alade, zacznij rozgrzewać głos, ponieważ nie będziesz mógł przestać jej śpiewać.

Uwielbiasz piosenkę Oh My Gosh? Nie do końca rozumiesz, co mówi? Potrzebujesz tekstu Oh My Gosh wykonanej przez Yemi Alade? Jesteś w miejscu, które ma odpowiedzi na Twoje pragnienia.

Oh, yeah, yeah, yeah
Oh, yeah, yeah
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh oh, ah ah

‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah

Baby you good, you good for me
The only one for me oh, ooo
Ekwu ekwu, eme eme
We go always agree, ooo
Ah if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like a Bingo
Wey just dey jump off (wuff)

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah!

Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo

‘My Tomatoe Jos’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, Lova (Swaps swaps)
Lova, Lova
Summer Summer

Istnieje wiele powodów, dla których chcesz poznać tekst Oh My Gosh wykonanej przez Yemi Alade.

Znajomość tego, co mówi tekst Oh My Gosh, pozwala nam włożyć więcej uczucia w wykonanie.

Czuj się jak gwiazda, śpiewając piosenkę Oh My Gosh wykonaną przez Yemi Alade, nawet jeśli Twoją publicznością są tylko Twoje dwa koty.

Bardzo częstym powodem szukania tekstu Oh My Gosh jest chęć dobrze go znać, ponieważ przypomina nam o jakiejś specjalnej osobie lub sytuacji.

Jeśli Twoje poszukiwanie tekstu piosenki Oh My Gosh wykonanej przez Yemi Alade wynika z tego, że przypomina Ci o kimś konkretnym, proponujemy, abyś zadedykował jej to na jakiś sposób, na przykład wysyłając jej link do tej strony internetowej, na pewno zrozumie aluzję.

Kłócisz się ze swoim partnerem, ponieważ rozumiecie różne rzeczy, słuchając Oh My Gosh? Posiadanie tekstu piosenki Oh My Gosh wykonanej przez Yemi Alade może rozstrzygnąć wiele sporów, i mamy nadzieję, że tak się stanie.

Ważne jest, aby zauważyć, że Yemi Alade na koncertach na żywo nie zawsze był lub będzie wierny tekstu piosenki Oh My Gosh... Więc lepiej skupić się na tym, co mówi piosenka Oh My Gosh na płycie.

Na tej stronie masz do dyspozycji setki tekstów piosenek, takich jak Oh My Gosh wykonane przez Yemi Alade.

Naucz się tekstów piosenek, które lubisz, jak Oh My Gosh wykonane przez Yemi Alade, czy to do śpiewania pod prysznicem, tworzenia własnych coverów, dedykowania ich komuś lub wygrania zakładu.