Tekst piosenki 'Shoemaker' wykonawcy 121SELAH

Chcesz poznać tekst Shoemaker wykonanej przez 121SELAH? Jesteś we właściwym miejscu.

Jeśli długo szukałeś tekstu piosenki Shoemaker wykonanej przez 121SELAH, zacznij rozgrzewać głos, ponieważ nie będziesz mógł przestać jej śpiewać.

Uwielbiasz piosenkę Shoemaker? Nie do końca rozumiesz, co mówi? Potrzebujesz tekstu Shoemaker wykonanej przez 121SELAH? Jesteś w miejscu, które ma odpowiedzi na Twoje pragnienia.

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
L know say na you fit fix am (nah nah)
Shoemaker where you dey
I need you now

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of shoe
Go give a carpenter (nah nah)
'Cause e no sabi the work at all o

Carpenter where you dey
Come and fix my chair
Carpenter where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of chair
Go give a shoemaker (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
Heart fixer where you dey
I need you yes

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Know where you dey
I know where to find you
Know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you
Oh oh oh oh oh
Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you o

Play Escuchar "Shoemaker" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de 121SELAH

Istnieje wiele powodów, dla których chcesz poznać tekst Shoemaker wykonanej przez 121SELAH.

Najczęstszym powodem chęci poznania tekstu Shoemaker jest to, że bardzo Ci się podoba. Oczywiste, prawda?

Jeśli Twoim motywem do szukania tekstu piosenki Shoemaker było to, że absolutnie Ci się podoba, mamy nadzieję, że będziesz cieszyć się jej śpiewaniem.

Ważne jest, aby zauważyć, że 121SELAH na koncertach na żywo nie zawsze był lub będzie wierny tekstu piosenki Shoemaker... Więc lepiej skupić się na tym, co mówi piosenka Shoemaker na płycie.

Naucz się tekstów piosenek, które lubisz, jak Shoemaker wykonane przez 121SELAH, czy to do śpiewania pod prysznicem, tworzenia własnych coverów, dedykowania ich komuś lub wygrania zakładu.