Tekst piosenki 'Oyi' wykonawcy 2Baba

Chcesz poznać tekst Oyi wykonanej przez 2Baba? Jesteś we właściwym miejscu.

Na naszej stronie internetowej mamy pełny tekst piosenki Oyi, której szukałeś.

Oyi to piosenka 2Baba, której tekst ma niezliczone wyszukiwania, dlatego zdecydowaliśmy, że zasługuje na miejsce na tej stronie internetowej, obok wielu innych tekstów piosenek, które użytkownicy Internetu chcą poznać.

Uwielbiasz piosenkę Oyi? Nie do końca rozumiesz, co mówi? Potrzebujesz tekstu Oyi wykonanej przez 2Baba? Jesteś w miejscu, które ma odpowiedzi na Twoje pragnienia.

Oh alright
Yeah yeah yeah

Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come A
Nd no be every wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you want do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time, you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

If body dey hot you, drink water
No come come, dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla, I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you (hehe)
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own
And you go do your own
Anything wey remain
Na bone we go bone
Cause life is too short for debating
Levels too pure for you, na wetin

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Play Escuchar "Oyi" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de 2Baba

Istnieje wiele powodów, dla których chcesz poznać tekst Oyi wykonanej przez 2Baba.

Najczęstszym powodem chęci poznania tekstu Oyi jest to, że bardzo Ci się podoba. Oczywiste, prawda?

Kiedy naprawdę podoba nam się piosenka, jak mogłoby być w Twoim przypadku z Oyi wykonaną przez 2Baba, chcemy móc ją śpiewać, znając dobrze tekst.

Czuj się jak gwiazda, śpiewając piosenkę Oyi wykonaną przez 2Baba, nawet jeśli Twoją publicznością są tylko Twoje dwa koty.

Coś, co zdarza się częściej, niż myślimy, to że ludzie szukają tekstu Oyi, ponieważ jest w niej jakieś słowo, którego nie do końca rozumieją i chcą upewnić się, co ono oznacza.

Mamy nadzieję, że pomogliśmy Ci z tekstem piosenki Oyi wykonanej przez 2Baba.

Na tej stronie masz do dyspozycji setki tekstów piosenek, takich jak Oyi wykonane przez 2Baba.

Pamiętaj, że kiedykolwiek potrzebujesz znać tekst piosenki, zawsze możesz na nas liczyć, jak to się stało teraz z tekstem piosenki Oyi wykonanej przez 2Baba.