Tekst piosenki 'Dangote' wykonawcy Burna Boy

Na naszej stronie internetowej mamy pełny tekst piosenki Dangote, której szukałeś.

Dangote to piosenka Burna Boy, której tekst ma niezliczone wyszukiwania, dlatego zdecydowaliśmy, że zasługuje na miejsce na tej stronie internetowej, obok wielu innych tekstów piosenek, które użytkownicy Internetu chcą poznać.

Jeśli długo szukałeś tekstu piosenki Dangote wykonanej przez Burna Boy, zacznij rozgrzewać głos, ponieważ nie będziesz mógł przestać jej śpiewać.

Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
No level, no level
(It's Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko, make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Kaluba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me no no, no no
Moni lati lowo o
Odi don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get cash I go jaiye lokpopo
I go give you cash, I go be your sponsor
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get money, you go know o
Still I go hustle 'til thy kingdom come

Because because
Dangote, Dangote (oh)
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o?
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o

Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gorgon
Mo man korin gongon lori gangan
Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen
Dangote
Dey find money ro ro
Find money ye ye
Find money no no
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o?
Ah ahn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money?
Find money, find money
Why me no go find money?

Kiedy naprawdę podoba nam się piosenka, jak mogłoby być w Twoim przypadku z Dangote wykonaną przez Burna Boy, chcemy móc ją śpiewać, znając dobrze tekst.

Czuj się jak gwiazda, śpiewając piosenkę Dangote wykonaną przez Burna Boy, nawet jeśli Twoją publicznością są tylko Twoje dwa koty.

Jeśli Twoje poszukiwanie tekstu piosenki Dangote wykonanej przez Burna Boy wynika z tego, że przypomina Ci o kimś konkretnym, proponujemy, abyś zadedykował jej to na jakiś sposób, na przykład wysyłając jej link do tej strony internetowej, na pewno zrozumie aluzję.

Coś, co zdarza się częściej, niż myślimy, to że ludzie szukają tekstu Dangote, ponieważ jest w niej jakieś słowo, którego nie do końca rozumieją i chcą upewnić się, co ono oznacza.

Kłócisz się ze swoim partnerem, ponieważ rozumiecie różne rzeczy, słuchając Dangote? Posiadanie tekstu piosenki Dangote wykonanej przez Burna Boy może rozstrzygnąć wiele sporów, i mamy nadzieję, że tak się stanie.

Ważne jest, aby zauważyć, że Burna Boy na koncertach na żywo nie zawsze był lub będzie wierny tekstu piosenki Dangote... Więc lepiej skupić się na tym, co mówi piosenka Dangote na płycie.

Mamy nadzieję, że pomogliśmy Ci z tekstem piosenki Dangote wykonanej przez Burna Boy.

Pamiętaj, że kiedykolwiek potrzebujesz znać tekst piosenki, zawsze możesz na nas liczyć, jak to się stało teraz z tekstem piosenki Dangote wykonanej przez Burna Boy.