Tekst piosenki 'On Form' wykonawcy Burna Boy

Na naszej stronie internetowej mamy pełny tekst piosenki On Form, której szukałeś.

Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! Make una no omila mi lord o
Bring am
My lord, na hin be this
Make e dey my possession

Hmm hmm (gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through muritala (hm-mm)
No carry me for mind (hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba-gbe) gbé wo

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

If I hear, if I hear say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we be loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Se ri, oh-oh, ṣe ri
Se rí, oh-oh, ṣe ri

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba-gbe) gbé wo

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

Najczęstszym powodem chęci poznania tekstu On Form jest to, że bardzo Ci się podoba. Oczywiste, prawda?

Kiedy naprawdę podoba nam się piosenka, jak mogłoby być w Twoim przypadku z On Form wykonaną przez Burna Boy, chcemy móc ją śpiewać, znając dobrze tekst.

Znajomość tego, co mówi tekst On Form, pozwala nam włożyć więcej uczucia w wykonanie.

Jeśli Twoim motywem do szukania tekstu piosenki On Form było to, że absolutnie Ci się podoba, mamy nadzieję, że będziesz cieszyć się jej śpiewaniem.

Bardzo częstym powodem szukania tekstu On Form jest chęć dobrze go znać, ponieważ przypomina nam o jakiejś specjalnej osobie lub sytuacji.

Coś, co zdarza się częściej, niż myślimy, to że ludzie szukają tekstu On Form, ponieważ jest w niej jakieś słowo, którego nie do końca rozumieją i chcą upewnić się, co ono oznacza.

Mamy nadzieję, że pomogliśmy Ci z tekstem piosenki On Form wykonanej przez Burna Boy.

Naucz się tekstów piosenek, które lubisz, jak On Form wykonane przez Burna Boy, czy to do śpiewania pod prysznicem, tworzenia własnych coverów, dedykowania ich komuś lub wygrania zakładu.