Tekst piosenki 'Question' wykonawcy Burna Boy

Na naszej stronie internetowej mamy pełny tekst piosenki Question, której szukałeś.

Question to piosenka Burna Boy, której tekst ma niezliczone wyszukiwania, dlatego zdecydowaliśmy, że zasługuje na miejsce na tej stronie internetowej, obok wielu innych tekstów piosenek, które użytkownicy Internetu chcą poznać.

You know what dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It’s Don Jazzy again
It’s Don Jazzy ah Don Jazzy

Jazz with the record
Just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya koma lo, Paso o play n’be ye mo
E go do you one kind, magbe fun e one time, omo to ba mess up

Anything you wish me, that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer

Boss like boss like we dey do
There causing Kasala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take picture with you

Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wu won ni ko so o

Anything you wish me
That be your portion
Bad man no dey work o
Man no be God o
Make dem dey talk am
As you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Question)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, answer, answer

(And level you no get)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Wey your baby oo)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer

Just for the record
Just for the record
If dem like make dem chop
All the tomato, dem no go ketchup

Najczęstszym powodem chęci poznania tekstu Question jest to, że bardzo Ci się podoba. Oczywiste, prawda?

Bardzo częstym powodem szukania tekstu Question jest chęć dobrze go znać, ponieważ przypomina nam o jakiejś specjalnej osobie lub sytuacji.

Coś, co zdarza się częściej, niż myślimy, to że ludzie szukają tekstu Question, ponieważ jest w niej jakieś słowo, którego nie do końca rozumieją i chcą upewnić się, co ono oznacza.

Kłócisz się ze swoim partnerem, ponieważ rozumiecie różne rzeczy, słuchając Question? Posiadanie tekstu piosenki Question wykonanej przez Burna Boy może rozstrzygnąć wiele sporów, i mamy nadzieję, że tak się stanie.

Ważne jest, aby zauważyć, że Burna Boy na koncertach na żywo nie zawsze był lub będzie wierny tekstu piosenki Question... Więc lepiej skupić się na tym, co mówi piosenka Question na płycie.

Mamy nadzieję, że pomogliśmy Ci z tekstem piosenki Question wykonanej przez Burna Boy.

Na tej stronie masz do dyspozycji setki tekstów piosenek, takich jak Question wykonane przez Burna Boy.