Tekst piosenki 'Kangpe' wykonawcy Nneka

Na naszej stronie internetowej mamy pełny tekst piosenki Kangpe, której szukałeś.

Kangpe to piosenka Nneka, której tekst ma niezliczone wyszukiwania, dlatego zdecydowaliśmy, że zasługuje na miejsce na tej stronie internetowej, obok wielu innych tekstów piosenek, które użytkownicy Internetu chcą poznać.

Jeśli długo szukałeś tekstu piosenki Kangpe wykonanej przez Nneka, zacznij rozgrzewać głos, ponieważ nie będziesz mógł przestać jej śpiewać.

So na so, It be, na condition come make you waje like this
You say your husband na in leave you,
you say he go fi betray you,
So na so, you dey weak as I see you before I think say you dey kangpe,
nothing fit, fi shake you,
nothing fit, go fi break
Na you weak before
Na you talk say you na go put man before God,
see yourself as you be
Na you talk say you na go put man before God oh

As you know God no go give you anything
you no go fi deal with, na so dem talk,
the thing wey no fi kill you
it go make you strong it go make you strong
The thing wey no fi kill you
it go make you strong, the thing wey no fi kill you
it go make you strong
God no go give you anything you no go fi deal with

You talk say, you be big man
[ Find more Lyrics on http://mp3lyrics.org/ZWRu ]
cause you fi raise your hand,
fi beat your pikin, beating your wife
You sabi, bible well oh
Dey go church everyday oh
Notice me how I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fi open eye kill
person misuse and abuse you
For a nine, ole thief, basket mouth, oyoyo
But you know how you be
When wind blow fowl wash no work out very very well oh

As you know God no go give you anything
you no go fi deal with, na so dem talk,
the thing wey no fi kill you
it go make you strong it go make you strong
The thing wey no fi kill you
it go make you strong, the thing wey no fi kill you
it go make you strong
God no go give you anything you no go fi deal with, hey

As you walk through the valley
of the shadow of death
you will fear no evil because
his rod and his staff are with you
you have come this far to sing your mystery

Istnieje wiele powodów, dla których chcesz poznać tekst Kangpe wykonanej przez Nneka.

Najczęstszym powodem chęci poznania tekstu Kangpe jest to, że bardzo Ci się podoba. Oczywiste, prawda?

Znajomość tego, co mówi tekst Kangpe, pozwala nam włożyć więcej uczucia w wykonanie.

Bardzo częstym powodem szukania tekstu Kangpe jest chęć dobrze go znać, ponieważ przypomina nam o jakiejś specjalnej osobie lub sytuacji.

Ważne jest, aby zauważyć, że Nneka na koncertach na żywo nie zawsze był lub będzie wierny tekstu piosenki Kangpe... Więc lepiej skupić się na tym, co mówi piosenka Kangpe na płycie.

Mamy nadzieję, że pomogliśmy Ci z tekstem piosenki Kangpe wykonanej przez Nneka.