Tekst piosenki 'Away' wykonawcy P-Square

Chcesz poznać tekst Away wykonanej przez P-Square? Jesteś we właściwym miejscu.

Na naszej stronie internetowej mamy pełny tekst piosenki Away, której szukałeś.

Jeśli długo szukałeś tekstu piosenki Away wykonanej przez P-Square, zacznij rozgrzewać głos, ponieważ nie będziesz mógł przestać jej śpiewać.

[Peter]
Ileke lo’ma jiya

[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause now we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

[Paul]
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

[Paul]
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Peter]
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! yeh!

[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you do me right, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Paul]
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!

[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

[Paul]
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Peter]
Ileke lo’ma jiya
Ileke lo’ma jiya

Play Escuchar "Away" gratis en Amazon Unlimited

Znajomość tego, co mówi tekst Away, pozwala nam włożyć więcej uczucia w wykonanie.

Czuj się jak gwiazda, śpiewając piosenkę Away wykonaną przez P-Square, nawet jeśli Twoją publicznością są tylko Twoje dwa koty.

Ważne jest, aby zauważyć, że P-Square na koncertach na żywo nie zawsze był lub będzie wierny tekstu piosenki Away... Więc lepiej skupić się na tym, co mówi piosenka Away na płycie.

Na tej stronie masz do dyspozycji setki tekstów piosenek, takich jak Away wykonane przez P-Square.

Naucz się tekstów piosenek, które lubisz, jak Away wykonane przez P-Square, czy to do śpiewania pod prysznicem, tworzenia własnych coverów, dedykowania ich komuś lub wygrania zakładu.

Pamiętaj, że kiedykolwiek potrzebujesz znać tekst piosenki, zawsze możesz na nas liczyć, jak to się stało teraz z tekstem piosenki Away wykonanej przez P-Square.