Tekst piosenki 'Reason You' wykonawcy REMA

Chcesz poznać tekst Reason You wykonanej przez REMA? Jesteś we właściwym miejscu.

Reason You to piosenka REMA, której tekst ma niezliczone wyszukiwania, dlatego zdecydowaliśmy, że zasługuje na miejsce na tej stronie internetowej, obok wielu innych tekstów piosenek, które użytkownicy Internetu chcą poznać.

Another banger!

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Odé n kpemi lomogo
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like pami from the day wey I see you
Melanin shinning I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men cause her ex dey toxic
Girl I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money take am baby kilo kan mi
Melanin shining I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Najczęstszym powodem chęci poznania tekstu Reason You jest to, że bardzo Ci się podoba. Oczywiste, prawda?

Kiedy naprawdę podoba nam się piosenka, jak mogłoby być w Twoim przypadku z Reason You wykonaną przez REMA, chcemy móc ją śpiewać, znając dobrze tekst.

Bardzo częstym powodem szukania tekstu Reason You jest chęć dobrze go znać, ponieważ przypomina nam o jakiejś specjalnej osobie lub sytuacji.

Mamy nadzieję, że pomogliśmy Ci z tekstem piosenki Reason You wykonanej przez REMA.

Na tej stronie masz do dyspozycji setki tekstów piosenek, takich jak Reason You wykonane przez REMA.

Naucz się tekstów piosenek, które lubisz, jak Reason You wykonane przez REMA, czy to do śpiewania pod prysznicem, tworzenia własnych coverów, dedykowania ich komuś lub wygrania zakładu.

Pamiętaj, że kiedykolwiek potrzebujesz znać tekst piosenki, zawsze możesz na nas liczyć, jak to się stało teraz z tekstem piosenki Reason You wykonanej przez REMA.