Tekst piosenki 'Asiwaju' wykonawcy Ruger

Chcesz poznać tekst Asiwaju wykonanej przez Ruger? Jesteś we właściwym miejscu.

Jeśli długo szukałeś tekstu piosenki Asiwaju wykonanej przez Ruger, zacznij rozgrzewać głos, ponieważ nie będziesz mógł przestać jej śpiewać.

Uwielbiasz piosenkę Asiwaju? Nie do końca rozumiesz, co mówi? Potrzebujesz tekstu Asiwaju wykonanej przez Ruger? Jesteś w miejscu, które ma odpowiedzi na Twoje pragnienia.

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o

Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I'm your daddy, I'm your uncle, I'm your popsy
I be old man, no go dey call me gen-z
Brother see, steady giving them gap
Mo ti lo far, they can never near me

As my laba laba just go
My oyinbo wife don show
Omo, my polo white, my face show
Sweet boy for life, you don't know
Your serious babe dey worry my phone
E don dey sup for back, you don't know
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o

I'm on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jeans
Man too wise, I no fit lose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing
When I say kukuruku! Cook that thing
Who dey che- who dey check am, oya look that thing
Face white, yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be jjc
I don't know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team
You wan race me? We no dey do the same thing
Canoe no be jet ski, omo you say wetin
No go reason me less, omo you go chop craping
I do it diligently
Won le mi, won le ba mi

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

Play Escuchar "Asiwaju" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Ruger

Istnieje wiele powodów, dla których chcesz poznać tekst Asiwaju wykonanej przez Ruger.

Najczęstszym powodem chęci poznania tekstu Asiwaju jest to, że bardzo Ci się podoba. Oczywiste, prawda?

Bardzo częstym powodem szukania tekstu Asiwaju jest chęć dobrze go znać, ponieważ przypomina nam o jakiejś specjalnej osobie lub sytuacji.

Jeśli Twoje poszukiwanie tekstu piosenki Asiwaju wykonanej przez Ruger wynika z tego, że przypomina Ci o kimś konkretnym, proponujemy, abyś zadedykował jej to na jakiś sposób, na przykład wysyłając jej link do tej strony internetowej, na pewno zrozumie aluzję.

Coś, co zdarza się częściej, niż myślimy, to że ludzie szukają tekstu Asiwaju, ponieważ jest w niej jakieś słowo, którego nie do końca rozumieją i chcą upewnić się, co ono oznacza.

Kłócisz się ze swoim partnerem, ponieważ rozumiecie różne rzeczy, słuchając Asiwaju? Posiadanie tekstu piosenki Asiwaju wykonanej przez Ruger może rozstrzygnąć wiele sporów, i mamy nadzieję, że tak się stanie.

Na tej stronie masz do dyspozycji setki tekstów piosenek, takich jak Asiwaju wykonane przez Ruger.

Pamiętaj, że kiedykolwiek potrzebujesz znać tekst piosenki, zawsze możesz na nas liczyć, jak to się stało teraz z tekstem piosenki Asiwaju wykonanej przez Ruger.