Tekst piosenki 'Oga' wykonawcy Yemi Alade

Chcesz poznać tekst Oga wykonanej przez Yemi Alade? Jesteś we właściwym miejscu.

Oga to piosenka Yemi Alade, której tekst ma niezliczone wyszukiwania, dlatego zdecydowaliśmy, że zasługuje na miejsce na tej stronie internetowej, obok wielu innych tekstów piosenek, które użytkownicy Internetu chcą poznać.

Uwielbiasz piosenkę Oga? Nie do końca rozumiesz, co mówi? Potrzebujesz tekstu Oga wykonanej przez Yemi Alade? Jesteś w miejscu, które ma odpowiedzi na Twoje pragnienia.

Ice Water
Yemi Alade

Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga

As you see me I be oga
No be package o!
As you see me dem dey call me
Chairman o!
And even if you follow, me go my village
Dem dey feely me o, oo
As you see me for we side na big boys o!

Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice

No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o

(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Obi mo bi mo
Ebubedike
Ice water
Obi mo bi mo

Happy yourself, baby o
Enjoy your life, baby o
Happy yourself, baby o
E sweet for this side, baby o
Wetin dey constant?
Na enjoyment flexing abundance
Enjoyment very important
Enjoyment, living your best life

Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice

No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o

(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Znajomość tego, co mówi tekst Oga, pozwala nam włożyć więcej uczucia w wykonanie.

Czuj się jak gwiazda, śpiewając piosenkę Oga wykonaną przez Yemi Alade, nawet jeśli Twoją publicznością są tylko Twoje dwa koty.

Jeśli Twoje poszukiwanie tekstu piosenki Oga wykonanej przez Yemi Alade wynika z tego, że przypomina Ci o kimś konkretnym, proponujemy, abyś zadedykował jej to na jakiś sposób, na przykład wysyłając jej link do tej strony internetowej, na pewno zrozumie aluzję.

Na tej stronie masz do dyspozycji setki tekstów piosenek, takich jak Oga wykonane przez Yemi Alade.

Pamiętaj, że kiedykolwiek potrzebujesz znać tekst piosenki, zawsze możesz na nas liczyć, jak to się stało teraz z tekstem piosenki Oga wykonanej przez Yemi Alade.